Nigeria Centre for Disease Control (NCDC)
75.1K subscribers
3.55K photos
318 videos
5 files
1.73K links
Official Telegram Channel of the Nigeria Centre for Disease Control and Prevention. Visit ncdc.gov.ng for more. CONTACT NCDC Connect Centre » Toll Free: 6232. Social Media Policy: ncdc.gov.ng/terms.
Download Telegram
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
To dey wear facemask dey help stop the spread of COVID-19, but e get oda important things wey una suppose sabi on how u go use am well.

Make una watch this video and show am to your loved ones to protect una self.

Dey safe, dey for your house.

#TakeResponsibility
#DeyResponsible
Guide on How to Download Instagram Videos Effortlessly